Ask bout me (freestyle)

Terrence Nwezeh

As e dey go
As I dey go
I just dey live my life
Make I dey sing
Make I dey write
That's how I live my life
So many times that I broke down
So many things would have gone bad
But baba God turned my life around
Yeah
I've been holding on to God
I've been holding on to God
I no fit do am on my own
I cannot do it all alone
So I've been holding on to God
I've been holding on to God
To God ….. To God
Ask about me
Everything I said I go accomplish
Look around me
See the blessings
Na my life i dey talk
I dey achieve
Omo me I no gree
Everything I said
Na him God give me
Wetin them Dey talk
E no konsine me
Pray I live the dreams
Wey me I don see
I've been holding on to God
I've been holding on to God
I no fit do am on my own
I cannot do it all alone
So I've been holding on to God
I've been holding on to God
To God ….. To God

Curiosidades sobre a música Ask bout me (freestyle) de Amar

De quem é a composição da música “Ask bout me (freestyle)” de Amar?
A música “Ask bout me (freestyle)” de Amar foi composta por Terrence Nwezeh.

Músicas mais populares de Amar

Outros artistas de Contemporary R&B